Lyrics

INTRO Ha ha Sound sultan Naija ninja Check it out I dedicate this to all the ladies wey they see us before wey they pass us by but nowadays them just they say hi Them they say hi Back in the days Them never use to come but now when dem see us start to run run follow we, Why? I don� t know why May be na because them they see us for TV, Why? I don� t know why Were you been dey when owu dey blow we, why? I don� t know why I don� t know ow ow ow ow I bin wan be millionaire Like Bassey and company Always wanted to be the one The ladies accompany Old boy you need to see The way the ladies were all dumping me Like say I be refuse or a bin With drunk and woooo Then it dawned on me what This economy sucks Baba God even in rain Shine your sun on me when I look for mirror Na stranger I dey see In front of me You no owu ehe Na me reveal the synonym Never holding pocket dry Very skinny rugged guy Kind of guy who tells ladies hi Dem go say bye Born without a silver spoon but hmmm, I go get am soon No dey shout cool Just give me a year or two Like eze, I� ll go to school Hold pali, I go show you proof See me now Even when you close your eyes You go see me now, why Because them dey try imagine How I go be to be now hee, hee, hee Shey you they see us now pele REPEAT full my body in those days When i been dey roast Girls dey say NO like Destiny's Child when I bin dey toast All of them don come back Them kneel down dey beg See me Sultan, please sign your name on my keg Augustus, give me show Chop my pay Now wetin make him dey hear I dey make in dey a day Your babe don notice say my pay pass yours No wonder she dey run come greener pastures REPEAT Dum dibli dibli dibli dibli din Bain din Dum Party inna the place, we no fit do that before But now when they see say we fit run microphone All the girls, them no want leave we alone We thank God o from Lagos, Nigeria to London Lambo, we thank God o After the rain, come sun so we dey move on On on on on... Them think say we no go shine Wetin dey The eagle has janded Now the eagle has landed Yo, what's wrong with you mister TJ you brain, you hister I rock the mic all places I am up in the mix dropping the hits I make opposition drop like terrorists after 6 My mouth be the weapon So people, hot steppin I smash bones like certain better checking every second Baby shake it for me While I bend it like I am Beckham REPEAT
Writer(s): Fasasi Olanrewaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out