Lyrics

Hey-hey-hey!
O set oh
Dr SID
Don Jazzy
Ego dikwa beautiful
Oyoyo
Oh yea!
Kawa, kawa
I say now is the time to know the people who got the money
Izi gbonti money
The don Dorobucci money
Not ordinary money
Hahaha
Kawa, kawa
Kawa, kawa
Kawa, kawa
Adu, kuchi
Akadu, kuchi
Akadu, kuchi
Oyoyo
Any man wey get big money, call am Dorobucci oh, hey
Any man wey get big money, call am dorobucci oh, hey
Don Jazzy you get big money, you be Dorobucci oh, eh
Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh
Okofemala Igidiriza, you be Dorobucci oh, good man
Niyi Oguntoyinbo, chai, you be Dorobucci oh, chairman
Tuale for the man they call don one, you be Dorobucci oh, eh
The Dorobucci of Dorobuccis, biggest Dorobucci oh eh
Dorobucci no dey carry last (at all)
Dorobucci over everything (everything)
Dorobucci na the oga (oga)
Dorobucci na the baba oh
Dorobucci no dey carry last (carry last)
Dorobucci na the heavyweight (heavyweight)
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh
Don Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci ah ah ah (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci ah ah ah (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Pause to think of some Dorobuccis
The Dorobuccis wey dey reign for the streets
When they enter the place, they be feeling their P
Oya put up your hand, say Dorobucci
Ayiri na dorobucci
Ahmadu na dorobucci
Dangote na dorobucci
And Otedola na dorobucci
Oh my God, oh my God is Dorobucci
That woman of steel is Dorobucci
Mummy Aladura na Dorobucci
Lady Don Dada Dorobucci
Jim Ovia na Dorobucci
Dr SID na Dorobucci
Tunde Folawiyo na Dorobucci
With God the Father, Dorobucci
Dorobucci no dey carry last (at all)
Dorobucci over everything (everything)
Dorobucci na the oga (oga)
Dorobucci na the baba oh
Dorobucci no dey carry last (carry last)
Dorobucci na the heavyweight (heavyweight)
Dorobucci over everything
Dorobucci na the oga oh
Don Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci ah ah ah (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci ah ah ah (ibo onyeoma)
Doro, Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Dorobucci oh (ibo onyeoma)
Written by: Michael Collins Ajereh, Sidney Esiri
instagramSharePathic_arrow_out