Top Songs By Deejay Eppz
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Deejay Eppz
Künstler:in
Desmond Momoh Omokhagbon
Sampler
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Desmond Momoh Omokhagbon
Songwriter:in
Gabriel Addo Mensah
Songwriter:in
Isaac Nii Yemo Odoi
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Ugly X Tough
Produzent:in
Lyrics
Deejay Eppz
Oohhh Oh naaa
Ri... riddim
Wetin dey sup again
Wetin dem talk again
Dem say another gbedu drop again
You already know
Issa banging thing
Ohh no no
Na we dey top again
Even your gyal wanna pop with me
You better know what time it is
No go dey do like
You be small pikin ayaya
Ohhh she say she wanna be my
Omotena now
Ohhh
Yan me make I know, oh no
And if you wanna be my
Omotena now
Wow wow
Yan me make I know
Ohhh oh nana
Oh nana oh nana
Oh nana energy energy
Energy energy ohhhh
Bad boy bad boy
Wha ya gon do
Wha ya gon do
When I come for you
She tell me say no I ain't tryna be rude
Just wanna get your pretty ass up
Inna me room
Bad boy bad boy
Make you dey know
You better know as e dey go down
Say make you meet me pon the tower
The top floor now I'm all alone now ehhh
Ohhh she say she wanna be my
Omotena now
Ohhh
Yan me make I know oh no
And if you wanna be my
Omotena now
Wow wow
Yan me make I know
Ohhh oh nana
Oh nana oh nana
Oh nana energy energy
Energy energy ohhhh
Bad boy bad boy
Wha ya gon do
Wha you gon do
When I come for you
She tell me say no I ain't tryna be rude
Just wanna get your pretty ass Up
Inna me room
Written by: Desmond Momoh Omokhagbon, Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi