Featured In
Top Songs By BoyPee
Similar Songs
Lyrics
[Intro]
It’s Davido
Baddest
Shekpe
[Verse 1]
Sey won le-le-le-le-le-le
Ogechi don give me something por-por-por
Roger, roger, over, I don even tell governor
Like she do me karashika (Ehh)
Make I no fit leave am (Ehh)
Me wey be John Cena (Ehh)
I say, I swear you fine die
Baby girl, na you be God design o (Walahi)
As your face dey show, na so your shoe dey shine
Na you go be my wife
You gat to be my wife
For you I'll pay the price (Ye, ye, ye)
[Chorus]
Oh, Chichi, oh Chi, Chioma
Leenụ my bebe, oge nke mụ na ọ ka mma
Ololufe, I no go lie, I need your love, Ifeoma
Gwa m ife m ga-enye gị, obi m o, ima na ịmaka?
[Verse 2]
Plenty kele for my life, na you I choose
I don dey wonder if everything na cruise
If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry
They say I get many girls, that one na story
But na you dey my mind
I swear say na you dey my mind
I swear, I no dey lie, I dream about you all the time
'Cause girl, you blow my mind
And I no fit deny
Oh girl, you do me bad
Ye, ye, ye
[Chorus]
Ogechi, ogechi ka mma
Leenụ my bebe, oge nke mụ na ọ ka mma
Ololufe, I no go lie, I need your love, Ifeoma
Gwa m ife m ga-enye gị, obi m o, ima na ịmaka?
[Verse 3]
Breathing in your love is all I do for the living
Haii
Tempted to touch your foriegn booty
Aah-aah
Ịfe nkili mụ oo
See , the love I gat fit to full enough bag
Eeeh, oh baby, this love is real o
Is real o, is real o
I give you kpomo, put am fish oo
Turn am like ụgbaa
Gwọ ya ka abachaa
Nye ya ife ọ ga-ata
Baby, I know say you like am
[Bridge]
Ịma na ịmakalị, ịma na ịmakalịlị
Ada dị ọra mma
Turn around, make I spray you all my dollar now
Para dey for my bodyyyy ahh
Chop my groundnut oo
Make you born my pikin oo
Ogechi, ogechi ka mma
Leenụ my bebe, ọ ka mma
Ololufe, I no go lie
I need your love, I need your love
I need your love, I need your love ohhh
[Chorus]
Ogechi, ogechi ka mma
Leenụ my bebe, oge nke mụ na ọ ka mma
Ololufe, I no go lie, I need your love, Ifeoma
Gwa m ife m ga-enye gị, obi m o, ima na ịmaka?
[Chorus]
Ogechi, ogechi ka mma
Leenụ my bebe, oge nke mụ na ọ ka mma
Ololufe, I no go lie, I need your love, Ifeoma
Gwa m ife m ga-enye gị, obi m o, ima na ịmaka?
Written by: Favour Agubosim Brown, Favour Ernest, Sopuru Precious Odunze