Lyrics

[Intro]
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzla
Pass me the ganja, light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up, oh up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don dey mad
(He still dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side)
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
[Chorus]
Awolo'
Awolowo
N fa gbo lọ, lọwọlọwọ
Aye n lọ
Bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọ mo ti kọti ikun si wọn
Me I no mind wetin dem go talk
Ewa at'egbo na the only thing I know
Aye n lọ
Bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọ mo ti kọti ikun si wọn
[Verse 1]
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings me yah jah fi rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one two take of my pain pains aaaaway
Oh away, yeah-yeah
Emi o ma le mugbo t'Olu ba we
Rara o I go roll my spliff my way
My way, no be your way, yeah-yeah
[Chorus]
Awolo'
Awolowo
N fa gbo lọ, lọwọlọwọ
Aye n lọ
Bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọ mo ti kọti ikun si wọn
Me I no mind wetin dem go talk
Ewa at'egbo na the only thing I know
Aye n lọ
Bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọ mo ti kọti ikun si wọn
[Chorus]
Awolo'
Awolowo
N fa gbo lọ, lọwọlọwọ
Aye n lọ
Bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọ mo ti kọti ikun si wọn
Me I no mind wetin dem go talk
Ewa at'egbo na the only thing I know
Aye n lọ
Bẹbẹ n lọ
Wọn ba mi sọ mo ti kọti ikun si wọn
Written by: AWosika Olayemi Josiah
instagramSharePathic_arrow_out