Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Dubee Yung
Dubee Yung
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Obafemi Oluwapelumi Imoleayo
Obafemi Oluwapelumi Imoleayo
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
YkHoly
YkHoly
Produzent:in

Lyrics

Swaaa
DUBEE LEVEL
Ah ah ah
YOU GEH LEVEL
Eh eh eh
IF NO BE GOD
WHERE I FOR DEY
THEM FOR DON USED ME PEME PEME
They for don do me teey teeey
IF NO BE GOD
WHERE I FOR DEY
THEM FOR USED ME PEME PEME
They for don do me teey teeey
ALL BECAUSE GOD DEY BY MY SIDE
Me self no settle for less o
Enemies are trying to pull me down but Oluwa Gbemi Leke ooo
Everybody want to live a better life
No one come this world to suffer
OKE OKE LOWO AFUNNI GBE OLUWA BLESS ME ABUNDANT
That's why me say Yee!
Haaaaaa Haaaaa Haaaa
OLUWA DEY RUN HAM OO
Eh eh eh
NA BEG I DEY BEG OOO
Ha Ha Ha
KIMASHAKOBATA FEGBEMI OOOO
Eh eh eh
Dubee Level
Once upon a time Hustle no pay we Dey drink garri
To buy one cloth trouser agbarakaka ni eh yehi
Big up to those **** wey support wey dem stand by me
Stand by me yehyeh
I was even thinking maybe this life is not worth living ye!
Cause they try to pull me down Baba ni koseré
Wonienibafeje eyin inu apata kogbodo wo enuakè
I focus on my hustle get the believe say hustle must to pay
If no be god where I for Dey
Base on believe I must get there
Haaaa Haaaaa Haaa
OLUWA DEY RUN HAM OO
Eh eh eh eh
NA BEG I DEY BEG OOO
Haaaa Haaa Haaa
KIMASHAKOBATA FEGBEMI OOOO
Eh eh eh
If no be god wey I get wey Dey ginger me
So many things my eye don see eeeh
Atundele tan shelotun Gbami
They wan make I go kimaparawale ni
Cause they try to pull me down Baba ni koseré
Wonienibafeje eyin inu apata kogbodo wo enuakè
I focus on my hustle get the believe say hustle must to pay
If no be god where I for Dey
Base on believe Yeh I must get there
Haaaaaa Haaaaa Haaaa
OLUWA DEY RUN HAM OO
Eh eh eh
NA BEG I DEY BEG OOO
Ha Ha Ha
KIMASHAKOBATA FEGBEMI OOOO
Eh eh eh
Olohun gbebeé
Haaaaaa Haaaaa Haaaa
Oluwa Dey run ham ooo
Ehhhhh ehhhhh ehhhh
Accra cry your cry oooo
Haaaaa haaaa haaaa
KIMASHAKOBATA FUN EGBE MI O
Eh eh eh
Oluhun gbebe
IF NO BE GOD
WHERE I FOR DEY
THEM FOR DON USED ME PEME PEME
They for don do me teey teeey
IF NO BE GOD
WHERE I FOR DEY
THEM FOR USED ME PEME PEME
They for don do me teey teey
Yeeeeh eh eh
Written by: Obafemi Oluwapelumi Imoleayo
instagramSharePathic_arrow_out