Lyrics

They wish me bad
Mama pray back to sender
Never broke
Yes No Never
Ewo ni ogun ole epa
Bad man wan Dey ball
Bad man no Dey dull
Ask me Weytin Dey sup
Paddy no go rush
Life nah turn by turn
Obs Dey very important
Shebi nah we we we
This same me me
Wey dem say Dey no wan see
Thanks to jah for the blessing
Shebi nah we we we
This same me me
Wey dem say Dey no wan see
Thanks to jah for the mercy
Wey e send to me
They wish me bad
Mama pray back to sender
Never broke
Yes No Never
Ewo ni ogun ole
Ee paah
So many thing Don sup
Wey me no fit forget
Wah I Survive might kill you
Don't you compete
Don't die poor
If you die poor nah you dem go molest
My dream gat me pushing hard
Nah why I no fit relent
Billion dollar dream
Not milli
Alaye mi wobi life nah 50/50
Now all the shawties call me baby
July 31st mo ro pe o ye yin
Shebi nah we we we
This same me me
Wey dem say Dey no wan see
Thanks to jah for the blessing
Shebi nah we we we
This same me me
Wey dem say Dey no wan see
Thanks to jah for the mercy
Wey hin send to me
They wish me bad
Mama pray back to sender
Never broke
Yes No Never
Ewo ni ogun ole
Ee paah
Written by: Quadri Adewunmi Nathaniel
instagramSharePathic_arrow_out