Top Songs By Flexy Chase
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Quadri Adewunmi Nathaniel
Songwriter:in
Lyrics
Out here for here for the muller
You know that's what really matters
Mummy je n be ni ile naa
I gat to work harder make I no suffer
Yeah
I lost a brother
I lost a brother
Omo Eru temi je shi ma je oba
Barry yii shii ma pada wa wonder
Like Larry me I am going gaga
I never relent Wo
M pushing harder
Mo fe gbe gba dollar kin shee si naira
When I pull , pull up in my Beamer
So many things wey **** Don see
So many things wey me Don forfeit
If no be money Don buzz me
Only money turns me horny
Eni o ni owo ko le teeeh boobbby
Ewa nnaaaa kilo kan ****
Life is Yolo i hope you know that ..
Private
First class
Make you pend am
Who Dey vex
Who Dey check
24/7 omo boy no relent
Steady on my grind
Kin le gba owo
We living ,buh no one knows tomorrow
nah my story I wan tell
If no be for jah I for Don dead
Who Dey check
Who Dey vex
24/7 omo boy no relent
Out here for here for the muller
You know that's what really matters
Mummy je n be ni ile naa
I gat to work harder make I no suffer
I lost a brother
Who Dey vex
Who Dey check
24/7 omo boy no relent
Steady on my grind
Kin le gba owo
We living ,buh no one knows tomorrow
nah my story I wan tell
If no be for jah I for Don dead
Who Dey vex
Who Dey check
24/7 omo boy no relent
Written by: Quadri Adewunmi Nathaniel