Lyrics

Abeg getat abeg getat
If you no get cash o le ja si ta
You been outside, I been inside with sapa
No cash to dey bo si ta
Can you please send 2k to my aza this time I go manage am
Ten to zero sapa don score from a distance like Benzima
Man dem pray to jesus
Make this sapa no go kill us
Pastor sef dey bill us
Un top this sapa, that's on period
Too many men, too many men cashing funds say na Jesus
How this boys dey do am
Where the soap, make dem give us
Abeg getat abeg getat
If you no get cash o le ja si ta
You been outside, I been inside with sapa
No cash to dey bo si ta
Can you please send 2k to my aza this time I go manage am
Ten to zero sapa don score from a distance like Benzima
Told her I got no cash, she told me baby do transfer
Okay now I get low bar she told me POS no far
Omo which kind yawa be that
Shey you wan dey whine sapa
Kini
Aisha
I don tire for your matter
Pa pa pa let's run this show
Quick quick before man go blow
Aiibreed, Teelorh and Tim3oo
We are here to run the show
Going fast no going slow
You know we pros
We don't disclose
No info
No try know
Just go home
Olofofo
Abeg getat abeg getat
If you no get cash o le ja si ta
You been outside, I been inside with sapa
No cash to dey bo si ta
Can you please send 2k to my aza this time I go manage am
Ten to zero sapa don score from a distance like Benzima
Yo
When I wrote j!ggy, felt so fly like Star boy Wizzy
Knew that I got no limit, where's my pen let me write my lyrics
Put your girl on the remix, not to sing but to moan my lyrics
Flow like A9 drizzy without the teasing, I'm just drilling
Can I get your attention, don't tag me on your story mentions
I don't wanna feel no pressure
That kain thing go dey make man tension
If I dey broke, I dey measure all the cashing I dey do for flenjo
When I see bill, I go melow with my juice cup and I stand attention (Money dey)
I dey go club
I dey blow skunk
I dey do runs
Sapa don come
I dey go church
I dey go mosque
But e no work
Money dey
I dey go club
I dey blow skunk
I dey do runs
Sapa don come
I dey go church
I dey go mosque
But e no work
Smoking trees
Skin to skin
Your girlfriend begging please
N and C
After this, imma take leave
Don't beg me please
You no freak
You're not in the street
Don't mess with me
Siping lean
Chilling with my gees
Abeg getat abeg getat
If you no get cash o le ja si ta
You been outside, I been inside with sapa
No cash to dey bo si ta
Can you please send 2k to my aza this time I go manage am
Ten to zero sapa don score from a distance like Benzima (Money dey)
I dey go club
I dey blow skunk
I dey do runs
Sapa don come
I dey go church
I dey go mosque
But e no work
Money dey
I dey go club
I dey blow skunk
I dey do runs
Sapa don come
I dey go church
I dey go mosque
But e no work
Abeg getat abeg getat
If you no get cash o le ja si ta
You been outside, I been inside with sapa
No cash to dey bo si ta
Can you please send 2k to my aza this time I go manage am
Ten to zero sapa don score from a distance like Benzima
Pa pa pa let's run this show
Quick quick before man go blow
Aiibreed, Teelorh and Tim3oo
We are here to run the show
Going fast no going slow
You know we pros
We don't disclose
No info
No try know
Just go home
Olofofo
Written by: Aiibreed, Teelorh, Tim3oo, Timilehin Ali-balogun, damilola Onitilo, korede Bolajoko
instagramSharePathic_arrow_out