Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Roey
Roey
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Clinton Nkemakonam Chibuogwu
Clinton Nkemakonam Chibuogwu
Songwriter:in

Lyrics

Uh Yeh,
Mr Roey on the ghen ghen
Omo na since 013 I don Dey hustle for the street
If I talk the story some of you no go believe
If na lie I Dey lie tell me wetin I go gain o
I been go project fame make I see as e Dey go
Na for church I Dey sing back then for domoroze
Transport money to take go Omo na war o
Baba God when I go blow
Tell me when these people dem go feel me make I know o
Something is missing in my life (Ohun kan sonu ninu Aiye mi)
Wetin Musa no go see for gate
Tell me, wetin man no go see for lagos
Na the money wey we Dey find Na him turn us to Osanle o
Wetin Musa no go see for gate
Tell me, wetin man no go see for lagos
Na the money wey we Dey find Na him turn us to Osanle o
Dem say na who work na him go chop
I keep my head above the water make e no for loss
Abobi hold on your time go come
Mama papa Dey ginger make you know say time Dey run o
Sapa dey hold man sometimes o
And time no Dey on my side o
I stay focused on this grind o
I no go give up
On God!
Baba God when I go blow
Tell me when these people dem go feel me make I know o
Something is missing in my life (Ohun kan sonu ninu Aiye mi)
Wetin Musa no go see for gate
Tell me, wetin man no go see for lagos
Na the money wey we Dey find Na him turn us to Osanle o
Wetin Musa no go see for gate
Tell me, wetin man no go see for lagos
Na the money wey we Dey find Na him turn us to Osanle o
Wetin Musa no go see for gate
Tell me, wetin man no go see for lagos
Na the money wey we Dey find Na him turn us to Osanle o
Wetin Musa no go see for gate
Tell me, wetin man no go see for lagos
Na the money wey we Dey find Na him turn us to Osanle o
Written by: Clinton Nkemakonam Chibuogwu
instagramSharePathic_arrow_out