Featured In
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Burna Boy
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Burna Boy
Komponist:in
Lyrics
On a very good day
Me, my guys we be chilling this way
Doing some business
Get some girls some booze
And still be making this pay
On a very good day
I'll be in the Caribbeans
Or chilling on a boat cruise
Going to south of France and end at Montego Bay
Lady fine o
See wetin you carry for your behind o
Lady fine o
This your body na divine o
Lady fine o
She killing it on a down low o
Lady fine o
The way you give it to me they don't know o o
See the way me get the money
No be packaging, packaging, packaging
See the way the ladies love me
No be packaging, packaging, packaging
As I dey shine
No be packaging, packaging, packaging
Na reality for really
No be packaging, packaging, packaging
Getting money like Dangote
If you getting money make you thank God
Oshey, Dalo, Nagode, Nagode
And all my ladies wey dey dance so
Kiloshe korin wan joh
And all of my people for the sanko
This one na live dey lowor Wande Coal
It's a Burna boy and Wande Coal
Spaceship Black diamond we be bad guys
When we come through you should know
Sharpest **** bad guys
Who are you
Who are you talking to
E be like say be like you no know me
And me I no blame you 'cause
You already know on a very good, on a very good day
You no go fit to talk to me this way
But just because you fine I no go let you escape
I no go lie I just dey feel your packaging
She dey package, she dey package
I no go lie I just dey feel your package
Now you gat me speak another language
Toba bamidele wani pe ola kpe
Tori won kin gbadun, bi a she gbadun
Inu ma bi won, bi mo she gbadun
Inu bi won pe kilo happen
Bi she ya fun wo ni kin sha'un
Shey wor tin ka o
Kilo wa sor
Won ti kor ja bus stop
I dey tell you my guy mek your eye sharpen
Cos if you looking around to see wetin happen
You go see many many packaging, packaging, packaging
All the way me get e money
No be packaging, packaging, packaging
Lady fine o
See wetin you carry for your behind o
Lady fine o
This your body na divine o
Lady fine o
She killing it on a down low o
Lady fine o
The way you give it to me they don't know o o
Oh my God, o my God o
Different account wey I get
My bank is so large o
Omo gan we too bad o
And if you reason am
Check am you go see say I no lie o
I no come here to brag o
Cos the level wey I dey you no go fit follow me drag o
I get the money and I do it every day
Everything I need one call away
Turn a Monday to a holiday
Do it on a very good day
On a very good day
On a very good day
Your girl decide to roll with me
On tour, traveling the world with me
Everything nice on a very good day
Lady fine o
See wetin you carry for your behind o
Lady fine o
This your body na divine o
Lady fine o
She killing it on a down low o
Lady fine o
The way you give it to me they don't know o o
Many many packaging, packaging, packaging
All the way me get e money
No be packaging, packaging, packaging
Lady fine o
See wetin you carry for your behind o
Lady fine o
This your body na divine o
Lady fine o
She killing it on a down low o
Lady fine o
The way you give it to me they don't know o o
Written by: Damini Ogulu, Femi Victor Joda