Clip vidéo

Joeboy - Count Me Out (Lyric Visualizer)
Regardez Joeboy - Count Me Out (Lyric Visualizer) sur YouTube

Apparaît dans

Crédits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Joeboy
Joeboy
Stimme und Gesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kevin Chukwuneye Akpewe
Kevin Chukwuneye Akpewe
Songwriter:in
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
BeatsByKO
BeatsByKO
Produzent:in

Paroles

Ha, I think I (I think I) I know say you dey think say me I no fit You think sey me I no reach But I see say you no notice But I stand fit Dem go talk Dem fit to yarn all they wanna say But I no send the nonsense I'm too blessed God dey my side so you can't stress me As I reach here e be like magic I know you don't understand it, yea I drop hit, I drop smash hit And na so e go dey I'm never stopping, yea As I reach here e be like magic I know you don't understand it, yea I drop hit, I drop smash hit And na so e go dey I'm never stopping, yea Now you see me 'pon your television Everything I do na their motivation Good vibes and celebration Keep it moving with determination So ké ma lo wa o Shine bright you can see from afar o You can't hold me down mo ma ja o Mo ma ja o, ja o, ja o Sey you no fit count me out So you no fit count me out Just because I no dey shout Doesn't mean I don't know what I am about, yea No fit count me out Motherfucker no fit count me out 'Cause I no dey shout Doesn't mean I don't know what I am about, o na
Writer(s): Kevin Akpewe, Joseph Akinfenwa Donus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out