Letras

[Intro]
Yeah, yes o!
Nothing dey happen!
Catch the vibe, get the feelin'
Yes o! Ehn ehn? Ehn?
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing
What I have is what I'm giving
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking, baby
Tell your man that you are willing
Keep on rocking, darling
What I have is what I'm giving
Keep on rocking, baby
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
[Verse 1]
Jay! As I dey waka dey go
Wetin dey happen na e funky so
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend o
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But to say, the blood go dey flow dey go
So police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, smoke Igbo
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start to kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, jay, jay, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help to sing the singing o
I go spray una my money o
I go spread till the end of the party o
But this kind party, you go gbedu dey go
You no go know say sun don dey show
This kind party no dey end o
This kind party they must to pursue you o, hey
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing
What I have is what I'm giving
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking, baby
Tell your man that you are willing
Keep on rocking, darling
What I have is what I'm giving
Keep on rocking, baby
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
[Verse 2]
Okay, as we plan before
Na in we comot from gipsy o
Hey, jai, check your time o
The party dey start my 10:00 on the dot o
You no fit afford to be late yeah
Na we suppose to arrange the place o
Hey kena, na true talk na you dey talk o
I check my time but the thing, e get faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8:00 bin dey knack o
Oya, enter motor, make we start dey go
Before 2Face start dey para wi' you
Or wait fess, take the phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make he no be like say we don lost e o
2Baba, no lele, we go soon dey show
But the hold up be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o?
Thank God, we don reach the party o
Just in time, when chikala's dem start the show
All the boys bin dey demo, dey flex o
I leke leke dey play for the kwankodi o
Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start to dey kpeff e o
Kpeff and kpeff till the end e o
Kolo, kpeff, me sef, I go quaff e o
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing
What I have is what I'm giving
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking, baby
Tell your man that you are willing
Keep on rocking, darling
What I have is what I'm giving
Keep on rocking, baby
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
[Bridge]
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonight
Yeah
It is allowed to get naughty in this plantation, tonight
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do your God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
And do your God some glory, try to come without a gun
Alright, uhn
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are willing
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing
What I have is what I'm giving
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking, baby
Tell your man that you are willing
Keep on rocking, darling
What I have is what I'm giving
Keep on rocking, baby
I really don't try-y-y-y
To keep the love on li-i-i-ine
Written by: Dammy Johnson, I Oboromboro, Innocent Idibia, Ojb Jezreel
instagramSharePathic_arrow_out