Canciones similares
Créditos
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Teni
Stimme und Gesang
Idahams
Stimme und Gesang
PRODUKTION UND TECHNIK
The Majeek
Produzent:in
Letras
[Intro]
Hit Boi Idahams
Teni Makanaki dey here so
[Verse 1]
Only you fit give me konami
All of the boys want to use your pant oh for money
For money, oh eh eh
See, I know say people dey jealousy
No matter wetin them do you oh, I gbadun you finally
Finally, oh baby
Everybody, everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
Everybody, everybody dey call me a fool
Just because I'm in love with you
[Chorus]
If e no be you, my baby
If e no be you, no one else, if e no be you
If e no be you, my baby
If e no be you, no one else if e no be you
Erema, make you ginger me (Aje)
Other girls no fit ginger me (Aje)
Only you fit to ginger me (Aje)
I live my life for you
Erema, make you ginger me (Aje)
Other girls no fit ginger me (Aje)
Only you fit to ginger me (Aje)
I live my life for you
[Verse 2]
Teni Makanaki
Come, come make I yarn you something
Oh bobo, this love wey you do me, omo na strong thing oh
E be like say I shack palmy (Palmy oh)
E be like say I drink Henney (Henney oh)
For your love, me I fit to die
Oh no no no no
I fit to craze, yeah yeah
I fit to manyanya (I fit to manyanya)
Let nobody put asunder, bobo ayanyan
I fit to mad, mad, mad
I fit to kolo, lo, lo
Ain't nobody put asunder, ayanyanyan
'Cause baby
[Chorus]
If e no be you, my baby
If e no be you baby, no one else, if e no be you
If e no be you, my baby
If e no be you (Oh baby), no one else oh, if e no be you
Erema, make you ginger me (Aje)
Other girls no fit ginger me (Aje)
Only you fit to ginger me (Aje)
I live my life for you
Erema, make you ginger me (Aje)
Other girls no fit ginger me (Aje)
Only you fit to ginger me (Aje)
I live my life for you
[Outro]
Baby kpakolokpa
Girl, I gbadun you pass oh gba
Baby, kpakolokpa o yeah o yeah o yeah
Oya kpakolokpa
Baby, I gbadun you pass oh gba
Only you fit to, only you fit to ginger me oh oh oh
It's Graftons, baby
Written by: Idahams