Letras

[Verse 1]
It's Iyanya
[Verse 2]
Up to something, no be small thing
Check my melody, stop the dulling
Talk to my baby, wait am coming
Me and Iyanya, we up to something
Artists don boku, Richie Richy, noni
Bigger than Mavin, don't be funny
Dem dey feel me from Okokomaiko
Down to Asia, Colombia calling
If na for money, we get am plenty
Ask me for money whenever you see me
Another reason when dey go dey feel me
And dem go dey twale when dey see me for TV
[Verse 3]
Oh-oh-oh, who do this thing wey dey make dem say?
Oh-oh-oh, who give dem wetin dey make dem say?
You know we got the masterplan to make the money pile up
Look what you made me do
You know they say we never drop, we multiply
Look what you made me do
[Verse 4]
Up to something, no be small thing
Bank is calling, the money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwa'nne iwa ta'go
[Verse 5]
(Mavin) Some people just dey make mouth
But their money na audio
We no dey see am at all o
We getting mulah, but we can't shout
Na why your baby dey call o
No mercy, we still dey balling
We no dey fuss, 'cause still we run it
We call shots, keep on a hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your girls it's time to come jolly, ye ye
Don't show up if you ain't got money
Paid my dues, so when you paying, cash only
Hop out the Rolls or we stepping out the jet
Everybody feeling good, giving glory to the Most High
The money long, so we burn to the sundown
A celebration, we dey pon it all night
Some people there just dey hate and want turn off we light
But you know for Mavin no shaking o
[Verse 6]
Oh-oh-oh, who do this thing wey dey make dem say?
Oh-oh-oh, who give dem wetin dey make dem say?
You know we got the masterplan to make the money pile up
Look what you made me do
You know they say we never drop, we multiply
Look what you made me do
[Verse 7]
Up to something, no be small thing
Bank is calling, the money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwa'nne iwa ta'go
[Verse 8]
(Mavin)
No time for no dulling, on the way up
Plenty dutty fit to cause you plenty hold-up
As you can see, Don Jazzy gat me turned up
And nothing can stop me, I'm all the way up
Too too too bad and I'd be running every city
All the fine girls steady ringing on we celly
Hot stuff, na we gbo'na feli-feli
And if you hear the bass, feel the rumble na your belly
It's been a long time coming (No be moi moi)
When you hear the music, keep it trending (No be moi moi)
Money stacked up to the ceiling (No be moi moi)
You making noise and we doing the spending, no be moi moi
The people sweating, dey feel the heating
We in the kitchen, there's something cooking
No baking soda, the game is over
We sitting on top, iwa'nne iwa ta'go
[Verse 9]
Oh-oh-oh, who do this thing wey dey make dem say?
Oh-oh-oh, who give dem wetin dey make dem say?
You know we got the masterplan to make the money pile up
Look what you made me do
You know they say we never drop, we multiply
Look what you made me do
[Verse 10]
Up to something, no be small thing
Bank is calling, the money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwa'nne iwa ta'go
Written by: Iyanya Onoyom Mbuk
instagramSharePathic_arrow_out